José Rubén Zamora Marroquín, de journalist from Guatemala wen be de owner and president of elPeriódico newspaper, wey dem lock up on top say dem accuse am of stealing money and blackmail wen people believe say na revenge for de things wen him paper dey publish about Guatemala president and attorney general. (Reuters/Luis Echeverria)

Number of journalists wey don go jail don rise to new record for this world