Special Reports & Publications

  

Number of journalists wey don go jail don rise to new record for this world

De number of journalists dem wey don go jail for different places inside this world don break another record for inside 2022. Inside one year wey get many fight-fight and oppression, leaders wey like to use too much authority come increase de way wey dem take dey turn independent reporters to criminals, so tey dem…

Read More ›