2 results
De number of journalists dem wey don go jail for different places inside this world don break another record for inside 2022. Inside one year wey get many fight-fight and oppression, leaders wey like to use too much authority come increase de way wey dem take dey turn independent reporters to criminals, so tey dem…
We update am for May 20, 2021 World Health Organization (WHO); de join-body of sabi pipo wey dey torchlight all de health mater for dis world don declare say COVID-19 (novel coronavirus) disease na world-wide pandemic. Na him be say de disease dey nearly everywhere for dis world. WHO talk dis tin on March 11, 2020….