Uncategorized

  

Media pipo wey sabi well well don join de committee wey dey protect journalist dem for deir award to celebrate press freedom every year even for all de catah-catah wey dey happen everywhere for de world.

Meryl Streep wey be actor go decorate de lawyer Amal Clooney with CPJ own Gwen Ifill Press Freedom Award De Award ceremony go show online for NBC, CBS and even ABC for November 19 for Eastern Time by 8 o’clock in de evening. For New York, on Oct 27, 2020— To celebrate de Ogbonge mind…

Read More ›

CPJ advise for safety: How to report de Coronavirus disease

We update am for May 20, 2021 World Health Organization (WHO); de join-body of sabi pipo wey dey torchlight all de health mater for dis world don declare say COVID-19 (novel coronavirus) disease na world-wide pandemic. Na him be say de disease dey nearly everywhere for dis world. WHO talk dis tin on March 11, 2020….

Read More ›